Mojim Lyrics
Mojim Lyrics > Americas singers > Seyi Shay > Miscellaneous > Loving Your Way

Seyi Shay



Lyrics
Album list

Seyi Shay

Loving Your Way

I'm loving loving your
Loving loving your
Loving loving your way
I'm loving loving your
Loving loving your
Loving loving your way
I'm loving loving your
Loving loving your
Loving loving your way
I'm loving loving your
Loving loving your
Loving loving your way
See me so gbe ge
I meet one old chap o dede
Skinny skinny like old sugar cane
Old papa youngie lele
Lele eyah
Im shakara pass all the boys them oh
Even all the girls them they feel his swagger
Old papa wey get swagger
Na you sabi
See me now
I'm loving loving his way
My body dey feeling feeling his way
Na wetin I go do to get in your way
Because MO gbadun gan
See me now I'm loving loving his way
My body dey feeling feeling his way
Na wetin I go do to get in his way
Because I'm
I'm loving loving your
Loving loving your
Loving loving your way
I'm loving loving your
Loving loving your
Loving loving your way
I'm loving loving your
Loving loving your
Loving loving your way
I'm loving loving your
Loving loving your
Loving loving your way
Na wey I don fall yakata
Old papa youngie don cause kasala
I no take his number
See wahala
Abi I don enter one chance
Find more lyrics at ※ Mojim.com
Oops
I no dey feel my self anymore
I'm feeling like I want some more
Who send me go buy motto
When I supposed to buy cycle
Eh eh
See me now
I'm loving loving his way
My body dey feeling feeling his way
Na wetin I go do to get in your way
Because mo gbadun gan
See me now
I'm loving loving his way
My body dey feeling feeling his way
Na wetin I go do to get in his way
Because I'm
I'm loving loving your
Loving loving your
Loving loving your way
I'm loving loving your
Loving loving your
Loving loving your way
I'm loving loving your
Loving loving your
Loving loving your way
I'm loving loving your
Loving loving your
Loving loving your way
I'm loving loving your
Loving loving your
Loving loving your way
I'm loving loving your
Loving loving your
Loving loving your way
I'm loving loving your
Loving loving your
Loving loving your way
I'm loving loving your
Loving loving your
Loving loving your way
My sexy Bobo
My sexy Bobo
I'm loving your way
I'm loving your way