- 歌词
- 专辑列表
Runtown
-
Let Me Love You
it is runtown ooo eeeh maleek berry my baby get am oo the way she role am oo the way she take am oo eeeh baby u gather oo nobody bader oo my baby fire oo eeh mama o ooh let me love you ehe baby yeeh ee let me love oooh i just wana kiss and hold you hold you down my baebe my girl i no fit be without you love you long time baebe understand say na only she i see for the other side say na runtown she want no other man yeah though i travel far and wide na she dey my mind yeah omalicha nwa legodim anya babym oo i am so in love with you 更多更详尽歌词 在 ※ Mojim.com 魔镜歌词网 ima kwa na igbawam aka mbe iji uwa nisi baby dont you know baby dance eh baby dance eeeeh turn around eeh turn around eeeeh my baby get am ooh the way she role am ooh the way she take am ooh baby you gather ooh nobody badder ooh my baby fire ooh eeh mama oooh let me love you oooh say i just wanna luv you so you should let me love you say na craze i done d craze if i talk say dem other girls fine pass you say nobody pass you baby girl i say nobody pass you anything wey you want i go dash you anything wey you want i go dash you
-
|